cost

Revision as of 16:02, 26 January 2021 by 102.89.0.176 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English cost

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 594
  • Frequency in raw corpus: 397
  • Frequency rank in raw corpus: 783

Adjective

  • Make e be like say someting money too plenty.
  • Di cream cost o.  — (Egbokhare_2020. The cream is expensive.)
  • E cost.  — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
  • Wetin make am cost like dat?  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87. Why is it so expensive?)
  • Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
  • Make e be like say someting money or worth no too plenty at all.
  • To friend girls for here no dey cost like dat.  — (NSC_Legbeti_2021. To date girls here is not that expensive.)
  • House rent here no too cost, with 500,000 naira, you fit get beta 2 bedroom flat.  — (bbc__77068. Rents are fair here as you can get a 2bedroom flat for half a million.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive

Noun

cost: no definition -- Definition in Naija?

  • Di cost of living dey high.  — (bbc__34219. The cost of living is high.)
  • Di cost of codeine syrup addiction Codeine cough syrup - size of di problem  — (bbc__33785.)
  • Tori be say for Lagos if cost of living no kill you, na traffic palava go kill you.  — (bbc__95125, __no translation__)
  • Di only one wey dey ground now na di one by Doctors Without Borders and dem don stop to cari women go hospital because of di cost.  — (bbc__36802, __no translation__)
  • So we dey look at 10 times lower production cost, Dr Herron tok.  — (bbc__5909, __no translation__)
  • Dem say di running cost wey Senator Shehu dey talk about so no be dem dey pay am so na only National Assembly go fit explain am.  — (bbc__29586, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

  • cheap

Translations

  • English: no definition

Verb

  • Make de ending of someting pass as person think.
  • E go cost you your life my guy  — (NSC_Legbeti_2021 It will cost you your life.)
  1. Whatever di ting go cost you, put your time, your strenght, your, your knowledge, your brain.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__90. Whatever it will cost you, invest your time, your strength, your... your knowledge and your brain.)
    Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e come cost dem.  — (brila__1167, __no translation__)
    And dis one cost her her job.  — (bbc__64636, __no translation__)
  • De amount of money person spend put for someting.
  1. Na Vokakom do di project and e cost dem $2.5 million.  — (bbc__70104, )
    Dis bag break record last year as di bag wey cost pass after one person buy am for $300,168 as dem dey do auction for Hong Kong.  — (bbc__40313, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • cheap

Translations

  • English: