Difference between revisions of "cotton bud"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[Rubber]] stick wey long like person finger wey dem put [[cotton wool]] ontop. |
:* {{ux|dv|I beg give me from your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(. NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)}} | :* {{ux|dv|I beg give me from your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(. NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)}} | ||
:* {{ux|dv|No forget to add '''cotton bud''' packet to di baby tings when you go born for de hospital. |(NSC_Legbeti_2021, Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)}} | :* {{ux|dv|No forget to add '''cotton bud''' packet to di baby tings when you go born for de hospital. |(NSC_Legbeti_2021, Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)}} |
Revision as of 17:14, 23 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìn bɔ̂d
Noun
- Rubber stick wey long like person finger wey dem put cotton wool ontop.
- I beg give me from your pikin cotton bud make I use clean my ears. — (. NSC_Legbeti_2021, Please give me from your child's pack of cotton bud to clean wax from my ears.)
- No forget to add cotton bud packet to di baby tings when you go born for de hospital. — (NSC_Legbeti_2021, Remember to add a pack of cotton bud to the baby things you take with you to the hospital for delivery.)
Translations
- English: cotton bud