Difference between revisions of "cotton bud"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * cottonbud ===Etymology=== From: English ''cotton bud'' ===Pronunciation=== * kɔ̀tìnbɔ̂d <sm2>Pcm-ng-cottonbud.f.ogg</sm2> <sm2>...") |
(→Noun) |
||
(17 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *kɔ̀tìn bɔ̂d |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-cotton bud.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-cotton bud.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Stick wey long like person finger wey dem dey put [[cotton wool]] ontop take clean dirty from person or animal ear. |
− | :* {{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|Abeg give me your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)}} |
− | :* {{ux|dv|No forget to | + | :*{{ux|dv|No forget to put '''cotton bud''' packet join di baby tings when you go go born for hospital. |( Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you will take along with you to the hospital for your delivery.)}} |
+ | ====Related forms==== | ||
+ | *[[cotton wool]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cotton bud'' | * English: ''cotton bud'' |
Latest revision as of 21:41, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìn bɔ̂d
Noun
- Stick wey long like person finger wey dem dey put cotton wool ontop take clean dirty from person or animal ear.
- Abeg give me your pikin cotton bud make I use clean my ears. — (Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)
- No forget to put cotton bud packet join di baby tings when you go go born for hospital. — ( Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you will take along with you to the hospital for your delivery.)
Related forms
Translations
- English: cotton bud