Difference between revisions of "cotton bud"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Stick wey long like person finger wey dem dey put [[cotton wool]] ontop take clean dirty from person or animal ear. | * Stick wey long like person finger wey dem dey put [[cotton wool]] ontop take clean dirty from person or animal ear. | ||
− | :*{{ux|dv|Abeg give me your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |( | + | :*{{ux|dv|Abeg give me your pikin '''cotton bud''' make I use clean my ears. |(Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)}} |
− | :*{{ux|dv|No forget to put '''cotton bud''' packet join di baby tings when you go go born for hospital. |( | + | :*{{ux|dv|No forget to put '''cotton bud''' packet join di baby tings when you go go born for hospital. |( Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you will take along with you to the hospital for your delivery.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[cotton wool]] | *[[cotton wool]] |
Latest revision as of 21:41, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìn bɔ̂d
Noun
- Stick wey long like person finger wey dem dey put cotton wool ontop take clean dirty from person or animal ear.
- Abeg give me your pikin cotton bud make I use clean my ears. — (Please give me from your child's pack of cotton bud to remove wax from my ears.)
- No forget to put cotton bud packet join di baby tings when you go go born for hospital. — ( Remember to include a pack of cotton bud among the baby items you will take along with you to the hospital for your delivery.)
Related forms
Translations
- English: cotton bud