Difference between revisions of "cotton wool"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound.  
 
* Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound.  
:* {{ux|dv|Di '''cotton wool''' don old for your wound o. |(Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)}}
+
:* {{ux|dv|Di '''cotton wool''' don old for your wound o. |(Egbokhare_2020, The swabs on your wounds are old.)}}
:* {{ux|dv|I beg dat hospital na [[yeye]]. De no even get common '''cotton wool'''. |(NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}}
+
:* {{ux|dv|Abeg dat hospital na [[yeye]]. De no even get common '''cotton wool'''. |(NSC_2021, The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''soft absorbent cotton swabs''
 
* English: ''soft absorbent cotton swabs''

Revision as of 13:35, 10 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cotton wool

Pronunciation

  • kɔ̀tìwû

Play

Noun

  • Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound.
  • Di cotton wool don old for your wound o.  — (Egbokhare_2020, The swabs on your wounds are old.)
  • Abeg dat hospital na yeye. De no even get common cotton wool.  — (NSC_2021, The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)

Translations

  • English: soft absorbent cotton swabs