Difference between revisions of "cotton wool"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | * | + | ===Alternative forms=== |
+ | * [[cottonwool]] | ||
+ | |||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''cotton wool'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * kɔ̀tìwû | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-cotton wool.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-cotton wool.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound. | ||
+ | :* {{ux|dv|Di '''cotton wool''' don old for your wound o. |(The swabs on your wounds are old.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Abeg dat hospital na [[yeye]]. De no even get common '''cotton wool'''. |(The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''soft absorbent cotton swabs'' |
Latest revision as of 21:41, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton wool
Pronunciation
- kɔ̀tìwû
Noun
- Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound.
- Di cotton wool don old for your wound o. — (The swabs on your wounds are old.)
- Abeg dat hospital na yeye. De no even get common cotton wool. — (The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)
Translations
- English: soft absorbent cotton swabs