cottonwool
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton wool
Pronunciation
- kɔ̀tìwû
Noun
- Wetin soft pass foam wey de dey take clean where person wound.
- Di cottonwool don old for your wound o. — (Egbokhare_2020. The swabs on your wounds are old.)
- I beg dat hospital na yeye. De no even get common cottonwool. — (NSC_Legbeti_2021. The hospital is terribly below standard. They lack common cotton wool.)
Translations
- English: soft absorbent cotton swabs