country

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English country

Pronunciation

  • kɔ́ntrì


Noun

  • Place where people dey stay wey be deir own.
  • Dis country hard.  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__93, This country is difficult.)
  • Im say God and di country dey dia back kampe.  — (bbc__96823, He said God and the country are behind them.)

Derived forms

Translations

  • English: country