Difference between revisions of "country"

 
(8 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* countries 0.61 778, continent 0.58 143, region 0.56 879, religion 0.54 405, contri 0.54 634, kontri 0.53 3398, people 0.51 20145, economy 0.50 479, community 0.50 840
+
* [[kontri]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English country
+
From: English ''country''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈkəntri
+
* kɔ́ntrì
 
<sm2>Pcm-ng-country.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-country.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-country.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-country.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 100
 
* Frequency rank in NSC treebank: 136
 
* Frequency in raw corpus: 2761
 
* Frequency rank in raw corpus: 147
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
country: no definition -- Definition in Naija?
+
* Place where people dey stay wey be deir own.
 
+
:* {{ux|dv|Dis '''country''' hard. |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__93, This country is difficult.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Im say God and di '''country''' dey [[dia]] back kampe. |(bbc__96823, He said God and the country are behind them.)}}
# case-det (frequency:799)
 
#: {{ux|dv|for dis '''country'''. |(deuber__2388, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Condition of di '''country'''! |(ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__44, Condition of the country.)}}
 
# det (frequency:599)
 
#: {{ux|dv|Dis '''country''' hard. |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__93, This country is difficult.)}}
 
#: {{ux|dv|Dat '''country''' na Nigér. |(bbc__26953, __no translation__)}}
 
# - (frequency:250)
 
#: {{ux|dv|'''Country''' |(bbc__26286, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Country'''. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__114, Country.)}}
 
# amod-det (frequency:55)
 
#: {{ux|dv|Na Biafra, di best '''country''' now. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__109, Biafra is the best country now.)}}
 
#: {{ux|dv|I don't have any oder '''country''' apart from Malaysia. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__36, I don't have any other country apart from Malaysia.)}}
 
# amod (frequency:49)
 
#: {{ux|dv|Wowo '''country'''. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__44, A crappy country.)}}
 
#: {{ux|dv|Na bad '''country'''. |(NST_cleaned__37400, __no translation__)}}
 
# case (frequency:46)
 
#: {{ux|dv|Life expectancy , by '''country''' |(bbc__63861, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Everybody sabi am for inside '''country'''. |(WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__3, Everybody knows him in the country.)}}
 
# cc-det (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Im say God and di '''country''' dey dia back kampe. |(bbc__96823, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Roselyn don come out to talk wetin make her take dis big decision to leave her work and di '''country''': |(bbc__85981, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|As e be so, no '''country''' get embassy for dat city but many Arab '''country''' dem no like wetin Trump wan do. |(bbc__17033, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|United Nations fit beg '''country''' dem to come up with new ways to handle di new reality of plenty people wey dey travel go other '''country''' dem? |(bbc__96688, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Im no meet di peron '''country''' for here? |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__195, Didn't he meet the country here ?)}}
 
#: {{ux|dv|because shebi na dis '''country''' we dey do am? |(deuber__2245, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|But for Jehovah eye, no body or '''country''' better pass another one. |(jw__27106, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Salah teammate, Sadio Mane, don also try for im club and '''country''' dis 2017. |(bbc__86796, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Eh I agree to dis point because if you go to Oyinbo '''country''', all dis eh fast, fast, fast no dey dere, |(BEN_20_Fasting_DG__81, Eh I agree to this point because if you go abroad, all these eh fast... fast... fast is not there.)}}
 
#: {{ux|dv|Gumbody '''country''' go also make sure say di family people no suffer any wahala because of di tin wey dem ask for. |(gumbody__162, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''Country''' or Territory |(jw__6162, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Country''' and Territory Report |(jw__6161, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dem come call one oyibo '''country''' come say make dem do am dere. |(deuber__6022, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some Oyinbo '''country''', de no dey allow make person dey touch uh... |(NST_cleaned__41584, __no translation__)}}
 
# amod-cop (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na bad '''country'''. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__54, It's a bad country.)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria una, na bad '''country'''. |(ENU_34_Malaysia-Guy_MG__53, Nigeria is, it's a bad country.)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|De security agencies mount dawn operation last Friday wey dem take arrest de suspects who sheda plan in detail how dem go take over de '''country'''. |(bbc__27709, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So dat dem go fit make di gumbody agreement work wellwell and to make diffrentd '''country''' dem join hand do wetin dey di gumbody agreement: Special workingplace dem, di United Nation Workingplace for Pikin Money, and oder United Nations officebranch get di right to get people among dose wey dey discuss how to work di order wey de inside di agreement  wey be part of deir own part do do. |(gumbody__182, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So personally, me, as I dey now so, because me, as I dey now so, my, I pray make God just give money, m~, meh my daughter comot of dis, dis '''country'''. |(NST_cleaned__16342, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di order wey Norther Elders Forum give say make all Northerners for Southern Nigeria go back home no love is because dem no send any formal letter to us say make we comot ' Dis na wetin Usman Baba Maikasuwa, one of di Hausa community leaders tell BBC Pidgin.Maikasuwa wey be di Secretary for Garkuwa Youth Organisation add say di tok mo move dem because dem don establish business, get family and dey live well and peacefully with dia neighbours.Di one President Buhari day make dem no go anyway but stay wia dem dey as citizens of Nigeria Maikasuwa say Sweet dia belle well well, come add say dat na di correct tin as any Nigerian get right to live peacefully for anywia for di '''country''' without any palava. |(bbc__1702, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[countryman]], [[countrywoman]], [[countrypeople]]
* [[country flag|country flag]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Abeda go fly im country flag for di Winter Olympics for di alpine skiing events. |(bbc__88202, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To show say im serious to switch allegiance to the North African nation , e enter social media go tweet with the country flag on Saturday. |(brila__1830, __no translation__)}}
 
* [[country law|country law]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Godstime say di protest na to make lawmakers chook eye on top di country law wey dey give dem only 2 percent for employment. |(bbc__54359, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di announcement spark places where people dey jolly all over Australia Plenty people for Australia don vote to agree say make di country law permit gay marriage. |(bbc__33012, __no translation__)}}
 
* [[country laws|country laws]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na im be say women  plenty pass men  for joinbody wey dey make di country laws. |(bbc__101121, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say Odinga na tribal king wey dey try to throway di country laws dem and block di new presidential election tomorrow. |(bbc__29500, __no translation__)}}
 
* [[country name|country name]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Swaziland king don change di country name to di Kingdom of eSwatini' |(bbc__92776, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She yarn us how Kenya people take see Nigerians and some things wey Nigerians dey do to try make sure say dem maintain di country name and image for Kenya. |(bbc__74527, __no translation__)}}
 
* [[country pipo|country pipo]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dis same today, oga Buhari go enter Ghana to jollificate with di country pipo as dem dey arrange for di 61st independence ceremony. |(bbc__42607, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di brodas say dem no happy as dia country pipo no dey respect artistes so dem wan use dia work show Nigerians say di job na correct job wey get 'glitter'. |(bbc__33361, __no translation__)}}
 
* [[home country|home country]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But e never forget im home country where civil war dey happen dat time and di war claim about 250,000 lives. |(bbc__22592, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Delort don play for France for beach football and also the U20 team once, but now e dey consider to play play for im mama home country. |(brila__428, __no translation__)}}
 
* [[host country|host country]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, host country South Korea don register dia name for di medals table too after Lim Hyo-jun win di 1500m short-track speed skating event. |(bbc__66587, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Already many feel say the host country na one of the favourites to kolobi the trophy , the fans shock when dem fall yakata comot for the hand of South Africa. |(brila__1638, __no translation__)}}
 
* [[odir country|odir country]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem sabi di work wey media dey do and go make sure say di pikin get information and odir tin from differentdifferent media for inside country and odir country dem, especially di kain one wey go help am grow wellwell for level, spirit and sabi wetin right, get sense and for am to well for body and brain. |(gumbody__108, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem go push for front, wit di mind join hand togedir wit odir country dem, to dey exchange information wey go help prevent pikin sickness and to care for body, mind and give proper treatment for disable pikin dem, plus to share and get information about di correct way to settle, teach and learn handwork, make gumbody country dem for improve deir power and sense and to wide deir experience for dis area. |(gumbody__70, __no translation__)}}
 
* [[star country|star country]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ghana, di black star country for West Africa, dey celebrate 61 years of independence. |(bbc__54114, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Presidency/Twitter Nigeria President Muhammadu and im 5 and 6, Ghana President Nana Akufo-Addo Nigeria President Muhammadu Buhari surprise many people for Ghana and Nigeria when im talk say im wan help di black star country fight corruption. |(bbc__73238, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* countries 0.61 778, continent 0.58 143, region 0.56 879, religion 0.54 405, contri 0.54 634, kontri 0.53 3398, people 0.51 20145, economy 0.50 479, community 0.50 840
 
 
 
====Antonyms====
 
* countries 0.61 778, continent 0.58 143, region 0.56 879, religion 0.54 405, contri 0.54 634, kontri 0.53 3398, people 0.51 20145, economy 0.50 479, community 0.50 840
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''country''

Latest revision as of 13:36, 10 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English country

Pronunciation

  • kɔ́ntrì


Noun

  • Place where people dey stay wey be deir own.
  • Dis country hard.  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__93, This country is difficult.)
  • Im say God and di country dey dia back kampe.  — (bbc__96823, He said God and the country are behind them.)

Derived forms

Translations

  • English: country