country man

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English country and man

Pronunciation

  • kɔntrìmân


Noun

  • Na person wey be man wey come from a country.
  • 'country man must wak.  — (A citizen must eat.)
  • make una come hear wetin dem talk o, dem say country man and country woman, everybody must dey pay tax o  —  (Announcement, male and female citizen must pay tax.)
  • Government congratulate every country man wey win for de game wey dem do for France.  — (NSC_Legbeti_2021. Government congratulated the men who won medals at the competition that held in France.)

Antonyms

  • country woman

Translations

  • English: A male citizen of a country, citizen