countryman
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English country and man
Pronunciation1
- kɔ̀ntrìmân
Pronunciation2
- kɔ̀trìmân
Noun
- Person wey be man wey come from country.
- countryman must wak. — (Egbokhare_2020, A citizen must eat.)
- Government congratulate every countryman wey win for di game wey dem do for France. — (NSC_Legbeti_2021, Government congratulated the citizens who won medals at the competition that held in France.)
- Person wey come from country.
- make una come hear wetin dem talk o, dem say countryman and countrywoman, everybody must dey pay tax o — (Egbokhare_2020, Everyone should pay attention. It has been said that male and female citizens must pay tax.)
Synonyms
Translations
- English: A male citizen of a country, citizen