Difference between revisions of "coupon"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kúpɔ̀n
+
* kùpɔ̂n
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-coupon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-coupon.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-coupon.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-coupon.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 14:12, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English coupon

Pronunciation

  • kùpɔ̂n

Play Play

Noun

  1. Paper wey de dey take play bet.
    • Ah dat girl carry my coupon?  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my coupon ?)
    • Di girl, di girl carry your coupon.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__128, The girl... the girl... took your lottery ticket.)
  2. Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money.
    • You dey play coupon?  — (Egbokhare_2020. Do you place bet?)
    • You say you no want work abi? You want dey play coupon from morning reach night?  — (NSC_2021, You have decided not to work right? You want to place bets all day?)

Synonyms

Translations

  • English: lottery