Difference between revisions of "coupon"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|Ah dat girl carry my '''coupon'''? |(ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my bet slip?)}} | #:* {{ux|dv|Ah dat girl carry my '''coupon'''? |(ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my bet slip?)}} | ||
# Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money. | # Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money. | ||
− | #:* {{ux|dv| You dey play '''coupon'''? |( | + | #:* {{ux|dv| You dey play '''coupon'''? |(Do you place bets?)}} |
− | #:* {{ux|dv| You say you no want work abi? You want dey play '''coupon''' from morning reach night? |( | + | #:* {{ux|dv| You say you no want work abi? You want dey play '''coupon''' from morning reach night? |(You have decided not to work right? You want to place bets all day?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 21:44, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English coupon
Pronunciation
- kùpɔ̂n
Noun
- Paper wey de dey take play bet.
- Ah dat girl carry my coupon? — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my bet slip?)
- Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money.
- You dey play coupon? — (Do you place bets?)
- You say you no want work abi? You want dey play coupon from morning reach night? — (You have decided not to work right? You want to place bets all day?)
Synonyms
Translations
- English: lottery