Difference between revisions of "coupon"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English coupon ===Pronunciation=== * kúpɔ̀n <sm2>Pcm-ng-coupon.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-coupon.m.ogg</s...") |
(→Noun) |
||
(7 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''coupon'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kùpɔ̂n |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-coupon.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-coupon.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-coupon.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-coupon.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Paper wey de dey take play bet. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Ah dat girl carry my '''coupon'''? |(ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my bet slip?)}} | |
− | + | # Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money. | |
− | + | #:* {{ux|dv| You dey play '''coupon'''? |(Do you place bets?)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| You say you no want work abi? You want dey play '''coupon''' from morning reach night? |(You have decided not to work right? You want to place bets all day?)}} |
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[baba ijebu]], [[bet]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''lottery'' |
Latest revision as of 21:44, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English coupon
Pronunciation
- kùpɔ̂n
Noun
- Paper wey de dey take play bet.
- Ah dat girl carry my coupon? — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my bet slip?)
- Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money.
- You dey play coupon? — (Do you place bets?)
- You say you no want work abi? You want dey play coupon from morning reach night? — (You have decided not to work right? You want to place bets all day?)
Synonyms
Translations
- English: lottery