coupon
Naija
Etymology
From: English coupon
Pronunciation
- kùpɔ̂n
Noun
- Paper wey de dey take play bet.
- Ah dat girl carry my coupon? — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my coupon ?)
- Di girl, di girl carry your coupon. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__128, The girl... the girl... took your lottery ticket.)
- Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money.
- You dey play coupon? — (Egbokhare_2020. Do you place bet?)
- You say you no want work abi? You want dey play coupon from morning reach night? — (NSC_2021, You have decided not to work right? You want to place bets all day?)
Synonyms
Translations
- English: lottery