cowhead

Revision as of 14:58, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎POS)

Naija

Etymology

From: English cow and head

Pronunciation

  • káùhɛ̀d

Play

Noun

Di part of nama body wey e eye, mouth and brain dey and wey dem dey take meat soup.

  • If you chop cowhead you go bow.  — (NSC_Abonyi_2020, Sauce made with the head portion of a cow is palatable.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation