cowhead

Naija

Etymology

From: English cow and head

Pronunciation

  • káúhɛ̀d

Play

Noun

  • Di part of cow body wey e eye, mouth and brain dey and wey dem dey take make peppersoup.
  • If you chop cowhead you go bow.  — (Sauce made with the head portion of a cow is palatable.)

Related forms

cow

Synonym

gwongwo, nkwobi

Translation

  • English: a kind of beef sauce