Difference between revisions of "cowtail"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Malu tail wey de take dey make correct soup.
 
# Malu tail wey de take dey make correct soup.
#: {{ux|dv|De dey sell '''cowtail''' peppersoup, de still dey sell fish pepper soup? |(NSC_Odirin__2020, They sell Cow tail pepper soup, do they also sell fish pepper soup?)}}
+
#:{{ux|dv|De get ehn... '''cowtail''' peppersoup, de get fish peppersoup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)}}
#: {{ux|dv|De get ehn... '''cowtail''' peppersoup, de get fish peppersoup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)}}
+
# [[Peppersoup]] wey de use cowtail make.   
# [[Peppersoup]] wey use cowtail make.   
+
#:{{ux|dv|If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)}}
#: {{ux|dv|If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 14:53, 16 July 2021

Naija

Etymology

From English cow and tail

Pronunciation

  • káùtê

Play Play

Definition

Part of malu meat wey dey di tail bodi.

Noun

  1. Malu tail wey de take dey make correct soup.
    De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also.  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
  2. Peppersoup wey de use cowtail make.
    If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail.  — (Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)

Related forms

cow

Translations

  • English: Tail of a cow.