Difference between revisions of "cowtail"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Malu tail wey de take dey make correct soup. | # Malu tail wey de take dey make correct soup. | ||
#:{{ux|dv|De get ehn... '''cowtail''' peppersoup, de get fish peppersoup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)}} | #:{{ux|dv|De get ehn... '''cowtail''' peppersoup, de get fish peppersoup also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)}} | ||
− | # [[ | + | # [[peppersoup]] wey de use cowtail make. |
#:{{ux|dv|If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)}} | #:{{ux|dv|If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na '''cowtail'''. |(Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)}} | ||
Revision as of 14:53, 16 July 2021
Naija
Etymology
From English cow and tail
Pronunciation
- káùtê
Definition
Part of malu meat wey dey di tail bodi.
Noun
- Malu tail wey de take dey make correct soup.
- De get ehn... cowtail peppersoup, de get fish peppersoup also. — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__38, They have uh... cowtail peppersoup, they have fish pepper soup too.)
- peppersoup wey de use cowtail make.
- If you go African Kitchen, di only better thing wey dem dey sell for dere na cowtail. — (Egbokhare 2020, If you go to African Kitchen, the best food they sell there is cow tail.)
Related forms
Translations
- English: Tail of a cow.