credit

Revision as of 11:32, 7 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English credit

Pronunciation

  • krɛ́dìt

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1321
  • Frequency in raw corpus: 50
  • Frequency rank in raw corpus: 3139

Noun

  1. Wetin de dey take recharge phone to fit make call.
    • I wan buy credit.  — (Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)
    • Abeg buy me credit now o.  — (NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)
  2. when person buy something sey e go bring money later.
    • I no dey sell credit.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
    • Try comot hand from credit.  — (jw__28856, Stop buying without money)
  3. Di grade wey person get for exam.
    • I get four credit.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)

Related forms

airtime,

Synonyms

recharge card gbese

Antonyms

Translations

  • English: airtime for mobile phones, credit, exam grade.