Difference between revisions of "curse"

Line 42: Line 42:
 
* [[insult]]
 
* [[insult]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[blessing]]
+
* [[bless]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''insult, curse
 
* English: ''insult, curse
 
''
 
''

Revision as of 17:50, 19 January 2021

Naija

Etymology

From English: curse

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2006
  • Frequency in raw corpus: 73
  • Frequency rank in raw corpus: 2536


Noun

  1. Someting bad dey happen to person.
    Na curse dey follow am.  — ( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)
    Dem be people wey curse dey for their head.  — (jw__29361, The crowd are accursed )
  2. Talk wey person talk, sey bad ting go follo person.
    Na that time e remove the curse.  — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
    Chief priest sey make people go wash di curse wey dey derie head for river .  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The people were instructed to go to the river to wash off the retributions from their head.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: curse,

Verb

Make person talk bad bad someting about person.

  1. Why you dey curse your senior brother?  — (Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)
    Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go.  — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
  2. Sey someting na bad ting.
    Disability no be curse  — (bbc__43027, My disability is not an affliction.)
  3. Make dey talk sey bad ting go follo person.
    One old mama don curse dat boy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, An old woman cursed the boy.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: insult, curse