Difference between revisions of "curse"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 23: Line 23:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person talk bad bad someting about person.  
+
# Make person abuse or badmout anoder person.
#:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |(Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)}}
+
#:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |( Why are you insulting your elder brother?)}}
 
#:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}}
 
#:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}}
# Make dey talk sey bad ting go follo person.
+
# Make dem talk sey bad ting go follow person.
 
#:* {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_2021, An old woman cursed the boy.)}}
 
#:* {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_2021, An old woman cursed the boy.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 21:48, 28 February 2024

Naija

Etymology

From English: curse

Pronunciation

  • kɔ̂s

Play Play

Noun

  • Bad ting wey dey wahala person wey be sey na because anoder person talk put for im matter sey bad bad tings go dey do am.
  • Na curse dey follow am.  — (He/she has been cursed.)
  • Dem be people wey curse dey for their head.  — (jw__29361, The crowd are accursed.)
  • Na dat time e remove di curse.  — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
  • Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river .  — (The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: curse

Verb

  1. Make person abuse or badmout anoder person.
    • Why you dey curse your senior brother?  — ( Why are you insulting your elder brother?)
    • Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go.  — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
  2. Make dem talk sey bad ting go follow person.
    • One old mama don curse dat boy.  — (NSC_2021, An old woman cursed the boy.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: insult, curse