Difference between revisions of "curse"

m (Conversion script moved page Curse to curse: Converting page titles to lowercase)
 
(31 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* jealous 0.68 45, laugh 0.66 233, harass 0.65 94, hate 0.63 271, insult 0.62 91, hail 0.61 198, hug 0.61 24, criticise 0.61 80, threaten 0.60 177
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English curse
+
From English: ''curse''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kɔ́s
+
* kɔ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-curse.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-curse.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-curse.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-curse.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2006
 
* Frequency in raw corpus: 73
 
* Frequency rank in raw corpus: 2536
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
curse: curse -- Definition in Naija?
+
*Bad ting wey dey wahala person wey be sey na because anoder person talk put for im matter sey bad bad tings go dey do am.
 
+
:* {{ux|dv| Na '''curse''' dey follow am. |(He/she has been cursed.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Dem be people wey '''curse''' dey for their head.|(jw__29361, The crowd are accursed.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv| Na dat time e remove di '''curse'''. |(jw__17210, It was at that time he removed the curse.)}}
#: {{ux|dv|Na '''curse''' dey follow am. |(He/she has been cursed.)}}
+
:* {{ux|dv| Chief priest sey make people go wash di '''curse''' wey dey deir head for river . |(The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)}}
# - (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|For my mind my bodi don become '''curse'''. |(bbc__77449, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem be people wey '''curse''' dey for their head.”— John 7:49 . |(jw__29361, __no translation__)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na that time e remove the '''curse'''. |(jw__17210, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The '''curse''' go finish everything wey dey their house. |(jw__47820, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wetin go make the '''curse''' wey dey the scroll no reach us? |(jw__42202, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This one go make the '''curse''' wey dey the scroll no reach us. |(jw__18807, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|One traditional priest for di area direct residents say make dem go bath sea water den take cleanse dema body from every '''curse''' from di gods. |(bbc__78956, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem enjoy massive show of love, people start dey make contributions to help cover dema medical expenses in exchange for education on Waardenburg as a syndrome insteaf of say menerz go see am as a '''curse'''. |(bbc__29020, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* jealous 0.68 45, laugh 0.66 233, harass 0.65 94, hate 0.63 271, insult 0.62 91, hail 0.61 198, hug 0.61 24, criticise 0.61 80, threaten 0.60 177
+
* [[swear]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* jealous 0.68 45, laugh 0.66 233, harass 0.65 94, hate 0.63 271, insult 0.62 91, hail 0.61 198, hug 0.61 24, criticise 0.61 80, threaten 0.60 177
+
* [[bless]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: curse
+
* English: ''curse''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
curse: insult -- Definition in Naija?
+
# Make person abuse or badmout anoder person.
 
+
#:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |( Why are you insulting your elder brother?)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make dem talk sey bad ting go follow person.
#: {{ux|dv|Why you dey '''curse''' your senior brother? |(Why are you insulting your elder brother?)}}
+
#:* {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_2021, An old woman cursed the boy.)}}
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Disability no be '''curse''' |(bbc__43027, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Apostle Paul talk sey: ‘When dem '''curse''' us, we dey bless dem. |(jw__32468, __no translation__)}}
 
# aux-mark-nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Two bad people lie sey one man don '''curse''' God and their king. |(jw__17552, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And when Shimei dey '''curse''' David, e no answer am even though sey David na king. |(jw__21857, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na im e call Balaam come Moab make e come '''curse''' Israel people. |(jw__7672, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But Jehovah tell Balaam sey: ‘No try am '''curse''' Israel people.’ As e hear wetin Jehovah talk, e no gree go again. |(jw__5179, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Mt 21:18, 19 ​—Why Jesus '''curse''' one fig tree? |(jw__24700, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If, if, if you settle down dey work for person, you go just see di person, some go just start to dey '''curse''' you. |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__109, if you you are relaxed working for someone, some will start insulting you.)}}
 
#: {{ux|dv|You go come back come meet me for dis house!If I comot, if I comot you no see Chairman to '''curse''', make you dey '''curse''' di wall.Na you get your mouth o, na you fit send am any message you like. |(deuber__6657, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|The woman come dey '''curse''' Toñi, dey shout for am sey e no quick come take care of im mama. |(jw__36594, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible talk sey: ‘When dem dey '''curse''' am, e no '''curse''' dem back but e put im life for the hand of the Judge wey no dey do partial.’  Jesus know sey na Jehovah go pay dem for wetin dem do. |(jw__45171, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* jealous 0.68 45, laugh 0.66 233, harass 0.65 94, hate 0.63 271, insult 0.62 91, hail 0.61 198, hug 0.61 24, criticise 0.61 80, threaten 0.60 177
+
* [[insult]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* jealous 0.68 45, laugh 0.66 233, harass 0.65 94, hate 0.63 271, insult 0.62 91, hail 0.61 198, hug 0.61 24, criticise 0.61 80, threaten 0.60 177
+
* [[bless]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: insult
+
* English: ''insult, curse''

Latest revision as of 21:48, 28 February 2024

Naija

Etymology

From English: curse

Pronunciation

  • kɔ̂s

Play Play

Noun

  • Bad ting wey dey wahala person wey be sey na because anoder person talk put for im matter sey bad bad tings go dey do am.
  • Na curse dey follow am.  — (He/she has been cursed.)
  • Dem be people wey curse dey for their head.  — (jw__29361, The crowd are accursed.)
  • Na dat time e remove di curse.  — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
  • Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river .  — (The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: curse

Verb

  1. Make person abuse or badmout anoder person.
    • Why you dey curse your senior brother?  — ( Why are you insulting your elder brother?)
    • Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go.  — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
  2. Make dem talk sey bad ting go follow person.
    • One old mama don curse dat boy.  — (NSC_2021, An old woman cursed the boy.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: insult, curse