Difference between revisions of "curse"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person abuse or badmout anoder person. |
− | #:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |( | + | #:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |( Why are you insulting your elder brother?)}} |
#:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}} | #:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}} | ||
# Make dey talk sey bad ting go follo person. | # Make dey talk sey bad ting go follo person. |
Revision as of 21:48, 28 February 2024
Naija
Etymology
From English: curse
Pronunciation
- kɔ̂s
Noun
- Bad ting wey dey wahala person wey be sey na because anoder person talk put for im matter sey bad bad tings go dey do am.
- Na curse dey follow am. — (He/she has been cursed.)
- Dem be people wey curse dey for their head. — (jw__29361, The crowd are accursed.)
- Na dat time e remove di curse. — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
- Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river . — (The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: curse
Verb
- Make person abuse or badmout anoder person.
- Why you dey curse your senior brother? — ( Why are you insulting your elder brother?)
- Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go. — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
- Make dey talk sey bad ting go follo person.
- One old mama don curse dat boy. — (NSC_2021, An old woman cursed the boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insult, curse