Difference between revisions of "curse"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''curse'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 73 | * Frequency in raw corpus: 73 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 2536 | * Frequency rank in raw corpus: 2536 | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Someting bad dey happen to person. | |
− | + | #: {{ux|dv| Na '''curse''' dey follow am. |( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv| Dem be people wey '''curse''' dey for their head.|(jw__29361, The crowd are accursed )}} | |
− | # | + | #Talk wey person talk, sey bad ting go follo person. |
− | #: {{ux|dv|Na '''curse''' dey follow am. |(He/she has been cursed. | + | #: {{ux|dv| Na that time e remove the '''curse'''. |(jw__17210, It was at that time he removed the curse.)}} |
− | + | #: {{ Chief priest sey make people go wash di curse wey dey derie head for river . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The people were instructed to go to the river to wash off the retributions from their head. )}} | |
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dem be people wey '''curse''' dey for their head | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv|Na that time e remove the '''curse'''. |(jw__17210, | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[swear]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[blessing]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: curse | + | * English: ''curse, '' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Make person talk bad bad someting about person. | |
− | + | #: {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |(Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)}} | |
− | + | #: {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}} | |
− | + | #Sey someting na bad ting. | |
− | #: {{ux|dv|Why you dey '''curse''' your senior brother? |(Why are you insulting your elder brother? | + | #: {{ux|dv| Disability no be '''curse''' |(bbc__43027, My disability is not an affliction.)}} |
− | + | #Make dey talk sey bad ting go follo person. | |
− | + | #: {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, An old woman cursed the boy.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[insult]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[blessing]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: insult | + | * English: ''insult, curse |
+ | '' |
Revision as of 17:43, 19 January 2021
Naija
Etymology
From English: curse
Pronunciation
- kɔ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 2006
- Frequency in raw corpus: 73
- Frequency rank in raw corpus: 2536
Noun
- Someting bad dey happen to person.
- Na curse dey follow am. — ( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)
- Dem be people wey curse dey for their head. — (jw__29361, The crowd are accursed )
- Talk wey person talk, sey bad ting go follo person.
- Na that time e remove the curse. — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
- Template:Chief priest sey make people go wash di curse wey dey derie head for river .
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: curse,
Verb
Make person talk bad bad someting about person.
- Why you dey curse your senior brother? — (Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)
- Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go. — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
- Sey someting na bad ting.
- Disability no be curse — (bbc__43027, My disability is not an affliction.)
- Make dey talk sey bad ting go follo person.
- One old mama don curse dat boy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, An old woman cursed the boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insult, curse