curse

Naija

Etymology

From English: curse

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Noun

  • Someting bad wey dey happen to person.
  • Na curse dey follow am.  — ( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)
  • Dem be people wey curse dey for their head.  — (jw__29361, The crowd are accursed.)
  • Talk wey person talk, sey bad ting go follo person.
  • Na that time e remove the curse.  — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
  • Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river .  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: curse,

Verb

Transitive

  • Make person talk bad bad someting about person.
  • Why you dey curse your senior brother?  — (Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)
  • Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go.  — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
  • Make dey talk sey bad ting go follo person.
  • One old mama don curse dat boy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, An old woman cursed the boy.)

Intransitive

  • Sey someting na bad ting.
  • Disability no be curse  — (bbc__43027, My disability is not an affliction.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: insult, curse