Difference between revisions of "dear"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
* Make person dey very important to person. | * Make person dey very important to person. | ||
− | :* {{ux|dv|I dey | + | :* {{ux|dv|I dey call Lanre'''dear''' because na wetin e be to me be dat. |(NSC_2021, I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)}} |
=====Translation===== | =====Translation===== |
Revision as of 16:42, 13 June 2022
Naija
Etymology
From: English dear
Pronunciation1
- dìé
Noun
- Make person dey very important to person.
- I dey call Lanredear because na wetin e be to me be dat. — (NSC_2021, I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
- English: dear
Pronunciation2
- díè
Adjective
- Make someting money too plenty.
- No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry. — (NSC_Legbeti_2021, Sorry but the apartment is beyond my reach.)
- Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear. — (NSC_Legbeti_2021, Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive