Difference between revisions of "dear"

Line 11: Line 11:
 
====Noun====
 
====Noun====
 
* Make person dey very important to person.  
 
* Make person dey very important to person.  
:* {{ux|dv|I dey call Lanre'''dear''' because na wetin e be to me be dat. |(NSC_2021, I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey call Lanre '''dear''' because na wetin e be to me be dat. |(NSC_2021, I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)}}
  
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====

Revision as of 22:07, 16 June 2022

Naija

Etymology

From: English dear

Pronunciation1

  • dìé

Play Play

Noun

  • Make person dey very important to person.
  • I dey call Lanre dear because na wetin e be to me be dat.  — (NSC_2021, I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
  • English: dear

Pronunciation2

  • díè

Play Play

Adjective

  • Make someting money too plenty.
  • No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (NSC_2021, Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear.  — (NSC_2021, Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive