Difference between revisions of "dear"
Line 23: | Line 23: | ||
====Adjective==== | ====Adjective==== | ||
− | * Make someting | + | * Make someting too cost. |
:* {{ux|dv|No vex but di house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(Sorry but the apartment is beyond my reach.)}} | :* {{ux|dv|No vex but di house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(Sorry but the apartment is beyond my reach.)}} | ||
:* {{ux|dv|Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey '''dear'''. |(Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)}} | :* {{ux|dv|Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey '''dear'''. |(Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)}} |
Latest revision as of 22:11, 28 February 2024
Naija
Etymology 1
From: English dear
Pronunciation1
- dìɛ́
Noun
- Make person dey very important to person.
- I dey call Lanre dear because na wetin e be to me be dat. — (I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
- English: dear
Etymology 2
Pronunciation2
- díè
Adjective
- Make someting too cost.
- No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry. — (Sorry but the apartment is beyond my reach.)
- Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear. — (Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive