Difference between revisions of "dear"
(→Naija) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation1=== | ===Pronunciation1=== | ||
− | * | + | * dìɛ́ |
<sm2>Pcm-ng-dear1.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dear1.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-dear.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dear.m.ogg</sm2> |
Revision as of 22:08, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English dear
Pronunciation1
- dìɛ́
Noun
- Make person dey very important to person.
- I dey call Lanre dear because na wetin e be to me be dat. — (I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
- English: dear
Pronunciation2
- díè
Adjective
- Make someting money too plenty.
- No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry. — (Sorry but the apartment is beyond my reach.)
- Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear. — (Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive