dear

Naija

Etymology

From: English dear

Pronunciation1

  • dìé

Play


Noun

  • Make person dey very important to person.
  • Johny too dear pass gold for my hand.  — (NSC_Legbeti_2021. For me, Johny is highly valued, beyond gold.)
  • I dey cal am dear because na wetin e be to me be dat.  — (NSC_Legbeti_2021. I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
  • English: dear


Pronunciation2

  • díè

Play Play


Adjective

  • Make someting money too plenty.
  • No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry.  — (NSC_Legbeti_2021, Sorry but the apartment is beyond my reach.)
  • Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear.  — (NSC_Legbeti_2021, Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive