Difference between revisions of "demo"

Line 19: Line 19:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Make sombody dey form one kain one kain for anoder person.   
 
Make sombody dey form one kain one kain for anoder person.   
#:* {{ux|dv|E begin dey '''demo''' for di palace. |(Egbokhare _2020_ He/she started acting up in the place.)}}
+
:* {{ux|dv|E begin dey '''demo''' for di palace. |(Egbokhare _2020_ He/she started acting up in the place.)}}
#:* {{ux|dv|Na from day one dem don dey '''demo''' for us for that hostel, but as per sharp guys na, we no send dem. |(NSC_Shulammite_2020_From the very beginning, they've been showing off in that hostel. But due to our kind of person, we don`t give a damn.)}}   
+
:* {{ux|dv|Na from day one dem don dey '''demo''' for us for that hostel, but as per sharp guys na, we no send dem. |(NSC_Shulammite_2020_From the very beginning, they've been showing off in that hostel. But due to our kind of person, we don`t give a damn.)}}   
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:42, 13 October 2020

Naija

Etymology

from: English demonstration

Pronunciation

  • dɛ̀mó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 12985

Definition

Make person dey showoff.

Verb

Make sombody dey form one kain one kain for anoder person.

  • E begin dey demo for di palace.  — (Egbokhare _2020_ He/she started acting up in the place.)
  • Na from day one dem don dey demo for us for that hostel, but as per sharp guys na, we no send dem.  — (NSC_Shulammite_2020_From the very beginning, they've been showing off in that hostel. But due to our kind of person, we don`t give a damn.)

Synonyms

Antonyms

humble, calm down, jeje

Translations

  • English: showoff, to act up