demo

Naija

Alternative forms

  • bog 0.70 19, demonstrators 0.69 14, dating 0.66 25, armah 0.66 6, shoppers 0.66 5, mp 0.66 54, toke 0.66 7, skip 0.65 139, osman 0.65 10

Etymology

from: English demonstration

Pronunciation

  • dɛ̀mó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 12985

Definition

Make person dey showoff.

Verb

  1. Make sombody dey form one kain one kain for anoder person.
    • E begin dey demo for di palace.  — (Egbokhare _2020_ He/she started acting up in the place.)
    • Na from day one dem don dey demo for us for that hostel, but as per sharp guys na, we no send dem.  — (NSC_Shulammite_2020_From the very beginning, they've been showing off in that hostel. But due to our kind of person, we don`t give a damn.)

Synonyms

Antonyms

humble, calm down, jeje

Translations

  • English: showoff, to act up