Difference between revisions of "denge"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person dey show imsef sey e get | + | * Make person dey show imsef sey e get [[level]]. |
:* {{ux|dv|You too dey '''denge'''. |(Egbokhare_2020, You show off a lot.)}} | :* {{ux|dv|You too dey '''denge'''. |(Egbokhare_2020, You show off a lot.)}} | ||
:* {{ux|dv|De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.|(NSC_2021, They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)}} | :* {{ux|dv|De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.|(NSC_2021, They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)}} |
Revision as of 18:59, 27 July 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- dɛ́ngɛ̄
Verb
- Make person dey show imsef sey e get level.
- You too dey denge. — (Egbokhare_2020, You show off a lot.)
- De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me. — (NSC_2021, They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: show off