Difference between revisions of "denge"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person dey show imsef sey e get [[level]].
 
* Make person dey show imsef sey e get [[level]].
:* {{ux|dv|You too dey '''denge'''. |(Egbokhare_2020, You show off a lot.)}}
+
:* {{ux|dv|You too dey '''denge'''. |(You show off a lot.)}}
:* {{ux|dv|De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.|(NSC_2021, They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)}}
+
:* {{ux|dv|De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.|(They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)}}
  
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====

Revision as of 10:29, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • dɛ́ngɛ̄

Play Play

Verb

  • Make person dey show imsef sey e get level.
  • You too dey denge.  — (You show off a lot.)
  • De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.  — (They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)

Related Forms

dengepose

Synonyms

Translations

  • English: show off