Difference between revisions of "denge"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person dey show imsef sey e get | + | * Make person dey show imsef sey e get [[level]]. |
− | :* {{ux|dv|You too dey '''denge'''. |( | + | :* {{ux|dv|You too dey '''denge'''. |(You show off a lot.)}} |
− | :* {{ux|dv|De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.|( | + | :* {{ux|dv|De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me.|(They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
Line 20: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''show off'' | + | * English: ''show off, being haughty'' |
Latest revision as of 22:21, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- dɛ́ngɛ̄
Verb
- Make person dey show imsef sey e get level.
- You too dey denge. — (You show off a lot.)
- De go dey denge because deir levels don sure. Life na standing fan sha, if e blow you, e go blow me. — (They are showing off because things are much better for them. Anyway, life spreads it's around, if it's your turn today, it will be mine tomorrow.)
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: show off, being haughty