Difference between revisions of "dey"

Line 44: Line 44:
 
#:* {{ux|dv|AFP Shell don face serious palava with di people wey '''dey''' oil producing areas |(bbc__10375, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|AFP Shell don face serious palava with di people wey '''dey''' oil producing areas |(bbc__10375, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv| Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo '''dey''', to produce di next govnor. |(bbc__59622, __no translation__)}}
 
# Sey someting dey for di world.
+
# Sey someting de.
 
#:* {{ux|dv|Na only one winner go '''dey''' and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. |(bbc__71627, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Na only one winner go '''dey''' and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. |(bbc__71627, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Wetin come '''dey'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)}}
+
#: {{ux|dv|Wetin come '''dey'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening?)}}
  
====Related Forms====
 
====Related Forms====

Revision as of 17:45, 7 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

Auxiliary

  1. Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk matter don begin but never happen finish.
    • E dey come.  — (Egbokhare_2020, He/she is coming.)
  2. Word wey fit dress near anoder word to show sey di talk talk matter na wetin always fit happen every time.
    • E dey go school.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school.)
    • All dis people wey Niger Delta, na dem, dey chop di soup.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The soup of common among the Niger Delta people.)
    • Mr Tinubu say pipo suppose to dey preach peace.  — (bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)
    • As me I be, I be di kind man wey be sey I dey like to dey talk true, and I dey very straightforward.  — (NST_cleaned__3071, I am very forthright in everything.)

Antonyms

Translations

  • English: is + ing verb

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

Play

Verb

  1. Word wey fit show how person or someting kampe.
    • I dey.  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)
  2. Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am.
    • AFP Shell don face serious palava with di people wey dey oil producing areas  — (bbc__10375, __no translation__)
    • Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo dey, to produce di next govnor.  — (bbc__59622, __no translation__)
  3. Sey someting de.
    • Na only one winner go dey and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need.  — (bbc__71627, __no translation__)
    Wetin come dey?  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening?)

Related Forms

Translations

  • English: is