dibia

Naija

Etymology

From: Igbo dibia meaning Master of knowledge/wisdom.

Pronunciation

  • dɪ́bɪ̂a

Play Play

Noun

  • Person wey dey do charm for oder people.
  • Dem don go dibia place to protect demself.  — (They visited the witch doctor in oder to protect themselves.)
  • Im papa na powerful dibia for our village.  — ( His father is a powerful witch doctor in my village.)

Synonym

Translation

English: witch doctor