Difference between revisions of "dirty"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
#:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( NSC_Shulammite_2020, The man's mind, is filled with filth.)}} | #:* {{ux|dv| Dat man ehn, im mind '''dirty'''.|( NSC_Shulammite_2020, The man's mind, is filled with filth.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( NSC_Shulammite_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)}} | #:* {{ux|dv| Some people na so so dirty '''dirty''' ting dem dey tink.|( NSC_Shulammite_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)}} | ||
+ | #Sey shayo don dey affect person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| If your eye don dirty, no drive o. |(NSC_Shulammite_2020, If you are drunk, don't drive.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty.|(NSC_Shulammite_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)}} | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Line 25: | Line 28: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''dirty'', ''filthy'' | + | * English: ''dirty'', ''filthy'', ''drunk'' |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 19:48, 2 December 2020
Naija
Alternative form
Etymology
From: English dirty
Pronunciation
dɜ̄tí
Definition
Sey someting no clean.
Adjective
- Someting wey no clean.
- I no dey like to buy food for shop wey dirty. — (NSC_Shulammite_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
- All di water wey dey de village dirty no be small. — (NSC_Shulammite_2020, The water in the village is very dirty.)
- Sey person mind no pure.
- Dat man ehn, im mind dirty. — ( NSC_Shulammite_2020, The man's mind, is filled with filth.)
- Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink. — ( NSC_Shulammite_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
- Sey shayo don dey affect person.
- If your eye don dirty, no drive o. — (NSC_Shulammite_2020, If you are drunk, don't drive.)
- Dat guy no get chest now, two bottle im eye don dirty. — (NSC_Shulammite_2020, That guy does not have any mettle, just two bottles and he is drunk.)
Antonym
Translation
- English: dirty, filthy, drunk
Verb
- Make person dey do magomago.
- Dat boy hand dirty, im ways no . — (NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)
- Those guys don clean that man account finish. — ( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)
- Yamama dey for someting.
- Does children don dirty di water. — ( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
- Dirty just full everywhere for dem house. — ( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Antonym
Translation
- English: dirty