doty

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English dirty

Pronunciation

  • dɔ̀tí

Play Play

Adjective

  1. Sey someting no clean.
    I no dey like doty.  — (I do not like dirt.)
  2. Sey person mind no pure.
    Doty mind.  — (Polluted mind.)

Antonyms

Translations

  • English: dirt, polluted, unclean