do wayo

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: English do and Hausa, wayo which means trickish or smartness.

Pronunciation

  • dúwàyó

Play Play

Phrasal Verb

  • Make person use lielie collect someting from person.
  • You dey do wayo.  — (Egbokhare_2021, You defraud people.)
  • Dem know say e no good to trust person wey dey do wayo .  — (Legbeti_2021, They know its not good to trust a trickster.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to trick, to defraud.