do well

Naija

Alternative forms

Etymology

From English do well.

Pronunciation

  • dúwɛ̂


Phrasal Verb

  • Make person do good for anoder person.
  • Im dey do well give Musa.  — (He/she treats Musa well.)
  • Abeg salute your papa and mama, tell dem sey dem do well.  — (Kindly send regards to your parents. They have done well.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To treat well.