Difference between revisions of "dodge"

m (Conversion script moved page Dodge to dodge: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* expand 0.68 38, prosecute 0.68 50, regulate 0.67 41, divert 0.62 15, donate 0.62 97, avoid 0.60 203, distribute 0.59 47, quench 0.59 69, freeze 0.59 60
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English dodge
+
From English: ''dodge''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dɔ̂dʒ
 
* dɔ̂dʒ
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 2860
 
* Frequency rank in raw corpus: 2860
  
The word is used more in written texts than orally.
+
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
dodge: dock, hide from, evade, avoid -- Definition in Naija?
+
#Make person dey avoid someting.
 
+
#:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Make person dey hide for person or someting.
#: {{ux|dv|Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Any evil intent you have for me, I evade it.)}}
+
#:* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)}}
# obj (frequency:8)
+
#:* {{ux|dv| As I see [[ekelebe]], na so I quick '''dodge''' for corner. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)}}
#: {{ux|dv|so for sure, we no go allow anybody '''dodge''' our tax net, na so im tok. |(bbc__8031, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem.— Mark 7:11 . |(jw__30092, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|But e go fly pass Syria and Iraq to '''dodge''' katakata wey dey appen for dose areas. |(bbc__22575, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem build am to attack three important part of di virus, so dat e go dey hard for HIV to '''dodge''' am. |(bbc__42380, __no translation__)}}
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Well, na so our Pidgin news go take '''dodge''', before I comot kpatakpatamake I tell una di ones wey carry dat isakpagri for inside again. |(deuber__1793, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As per Weinstein, weda na true say im wan help imsef or im just dey '''dodge''' responsibility for im behaviour, di pipo wey I follow yan sabi di difference between wen pesin gree to do kerewa wit you and wen rape enta di mata. |(bbc__17313, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na so our Pidgin news go take style '''dodge''' for today. |(deuber__6269, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|VAIDS na like amnesty programme wey government start on 29 June 2017 for people wey dey '''dodge''' tax and to also increase di tax wey dey enter dia hand. |(bbc__97489, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria na di African nation wey get people pass Nigeria government say dem go soon start to dey shame and call di name of di people and company dem wey dey '''dodge''' tax payment. |(bbc__73874, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Oders dey '''dodge''' am. |(BEN_20_Fasting_DG__48, Others have dodged it.)}}
 
#: {{ux|dv|For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit '''dodge''' di fake Coartem. |(bbc__50747, __no translation__)}}
 
# aux-mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di koko be say di spoilers wey you dey '''dodge''' na di big big entertainment news for plenti tori. |(bbc__35463, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|if Minister give any order as e dey for Subsection of dis part, e go stil go collect special order from Court wey e name bi mandamus to fit support di action wey im go take so dat by fire by force dem go do wetin dey di work wey dem bi don '''dodge'''. |(hildrights__1451, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
#
 +
#:* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* expand 0.68 38, prosecute 0.68 50, regulate 0.67 41, divert 0.62 15, donate 0.62 97, avoid 0.60 203, distribute 0.59 47, quench 0.59 69, freeze 0.59 60
+
* [[hide]]
 
 
====Antonyms====
 
* expand 0.68 38, prosecute 0.68 50, regulate 0.67 41, divert 0.62 15, donate 0.62 97, avoid 0.60 203, distribute 0.59 47, quench 0.59 69, freeze 0.59 60
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: dock, hide from, evade, avoid
+
* English: ''dock, hide, evade, avoid''

Revision as of 14:35, 5 March 2021

Naija

Etymology

From English: dodge

Pronunciation

  • dɔ̂dʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 59
  • Frequency rank in raw corpus: 2860



Verb

  1. Make person dey avoid someting.
    • Any bad plan wey you get for me, I dodge am.  — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
    • E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem.  — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
  2. Make person dey hide for person or someting.
    • Osa dey always dey dodge im papa.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)
    • As I see ekelebe, na so I quick dodge for corner.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)
    • Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news.  — (deuber__6272, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: dock, hide, evade, avoid