Difference between revisions of "dodge"
(→Naija) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
# | # | ||
#:* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, __no translation__)}} | #:* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''dock, hide, evade, avoid'' | * English: ''dock, hide, evade, avoid'' |
Revision as of 14:36, 5 March 2021
Naija
Etymology
From English: dodge
Pronunciation
- dɔ̂dʒ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 59
- Frequency rank in raw corpus: 2860
Verb
- Make person dey avoid someting.
- Any bad plan wey you get for me, I dodge am. — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
- E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem. — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
- Make person dey hide for person or someting.
- Osa dey always dey dodge im papa. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)
- As I see ekelebe, na so I quick dodge for corner. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)
-
- Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. — (deuber__6272, __no translation__)
Translations
- English: dock, hide, evade, avoid