Difference between revisions of "dodge"

Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-dodge.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dodge.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dodge.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dodge.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 59
 
* Frequency rank in raw corpus: 2860
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 15:20, 24 May 2021

Naija

Etymology

From English: dodge

Pronunciation

  • dɔ̂dʒ

Play Play

Verb

Transitive

  1. Make person dey avoid someting.
    • Any bad plan wey you get for me, I dodge am.  — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
    • E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem.  — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
  2. Make person dey hide for person or someting.
    • Osa dey always dey dodge im papa.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)

Intransitive

  • As I see ekelebe, na so I quick dodge for corner.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)
  • Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news.  — (deuber__6272, __no translation__)

Translations

  • English: dock, hide, evade, avoid