Difference between revisions of "dodge"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | * Make person dey do make im and someting no meet. | + | * Make person dey do make im and person or someting no meet. |
:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}} | :* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}} | ||
:* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}} | :* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |( | ||
:* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)}} | :* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| As e see [[ekelebe]], na so e quick '''dodge''' for corner. |(NSC_2021, As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)}} | ||
+ | |||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
* Make person hide. | * Make person hide. |
Revision as of 15:28, 21 June 2022
Naija
Etymology
From English: dodge
Pronunciation
- dɔ̂dʒ
Verb
Transitive
- Make person dey do make im and person or someting no meet.
- Any bad plan wey you get for me, I dodge am. — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
- E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem. — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
- Osa dey always dey dodge im papa. — (NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)
- Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)
- As e see ekelebe, na so e quick dodge for corner. — (NSC_2021, As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)
Intransitive
- Make person hide.
- As e see ekelebe, na so e quick dodge for corner. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, As he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)
Translations
- English: duck, hide, evade, avoid