Difference between revisions of "dodge"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
 
* Make person dey do make im and someting no meet.
+
* Make person dey do make im and person or someting no meet.
:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}}
+
:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Any evil intent you have for me, I evade it.)}}
 
:* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}}
 
:* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}}
* Make person dey hide for person or someting.
+
:* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)}}
:* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)}}
 
 
:* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)}}
 
:* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)}}
====Intransitive====
+
:* {{ux|dv| As e see [[ekelebe]], na so e quick '''dodge''' for corner. |(As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)}}
* Make person hide.
 
:* {{ux|dv| As I see [[ekelebe]], na so I quick '''dodge''' for corner. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)}}
 
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''duck, hide, evade, avoid''
 
* English: ''duck, hide, evade, avoid''

Latest revision as of 10:42, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: dodge

Pronunciation

  • dɔ̂dʒ

Play Play


Verb

  • Make person dey do make im and person or someting no meet.
  • Any bad plan wey you get for me, I dodge am.  — (Any evil intent you have for me, I evade it.)
  • E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem.  — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
  • Osa dey always dey dodge im papa.  — (NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)
  • Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news.  — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)
  • As e see ekelebe, na so e quick dodge for corner.  — (As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)

Translations

  • English: duck, hide, evade, avoid