Difference between revisions of "dodge"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * expand 0.68 38, prosecute 0.68 50, regulate 0.67 41, divert 0.62 15, donate 0.62 97, avoid 0.60 203, distribute 0.59 47, quench 0.59 69, fr...") |
(→Verb) |
||
(15 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''dodge'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dɔ̂dʒ | * dɔ̂dʒ | ||
<sm2>Pcm-ng-dodge.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dodge.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-dodge.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dodge.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | * Make person dey do make im and person or someting no meet. | |
− | * | + | :* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Any evil intent you have for me, I evade it.)}} |
+ | :* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Ten minutes na im e take '''dodge''' two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. |(deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| As e see [[ekelebe]], na so e quick '''dodge''' for corner. |(As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''duck, hide, evade, avoid'' |
Latest revision as of 10:42, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: dodge
Pronunciation
- dɔ̂dʒ
Verb
- Make person dey do make im and person or someting no meet.
- Any bad plan wey you get for me, I dodge am. — (Any evil intent you have for me, I evade it.)
- E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem. — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
- Osa dey always dey dodge im papa. — (NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)
- Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)
- As e see ekelebe, na so e quick dodge for corner. — (As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)
Translations
- English: duck, hide, evade, avoid