Difference between revisions of "doke"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
* dôk | * dôk | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make two people dey [[ | + | Make two people dey [[nack]]. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Di guy don '''doke''' all di girls for we area.|( Nsc_Olukayode.S.M_2021, The man has had sexual relationships with all the girls in the community. )}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| I hear say di girl wey dey doke for money don go catch HIV.|( Nsc_Olukayode.S.M_2021, I heard the girl who engage in sex for money has contracted HIV.)}} |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[nack]], [[palash]], [[kpansh]], [[lash]] | * [[nack]], [[palash]], [[kpansh]], [[lash]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''copulate'' | + | English: ''to copulate'' |
Revision as of 13:22, 8 March 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba blend of do meaning fuck and oko meaning penis.
Pronunciation
- dôk
Verb
Make two people dey nack.
- Di guy don doke all di girls for we area. — ( Nsc_Olukayode.S.M_2021, The man has had sexual relationships with all the girls in the community. )
- I hear say di girl wey dey doke for money don go catch HIV. — ( Nsc_Olukayode.S.M_2021, I heard the girl who engage in sex for money has contracted HIV.)
Synonym
Translation
English: to copulate