doke
Naija
Etymology
From: Yoruba blend of do meaning fuck and oko meaning penis.
Pronunciation
- dôk
Verb
Make two people dey nack.
- Di guy don doke all di girls for we area. — ( Nsc_Olukayode.S.M_2021, The man has had sexual relationships with all the girls in the community. )
- I hear say di girl wey dey doke for money don go catch HIV. — ( Nsc_Olukayode.S.M_2021, I heard the girl who engage in sex for money has contracted HIV.)
Synonym
Translation
English: to copulate